This wan wey CEO sey make we hold 100 $NEAR tokens. Omo make I first Buy 100 $NEAR hold, I no wan hear sey Near hit $3 during $HOT TGE.


Make I buy am now as e cheap 🫩, Shey you don buy $NEAR or you dey wait for Marjid?
post-image
This page may contain third-party content, which is provided for information purposes only (not representations/warranties) and should not be considered as an endorsement of its views by Gate, nor as financial or professional advice. See Disclaimer for details.
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Comment
Add a comment
Add a comment
No comments
  • Pin